Although arms import for states don drop by -41 % for Africa, according to di report by di Stockholm International Peace Research Institute (SIPRI), wey dem update on March 9, Sub-Saharan Africa ...
Three hundred (300) Ghanaians wey register for voluntary repatriation from South Africa ova harassment and xenophobia dey expected to arrive for di kontri today. Dis be afta embassy authorities and di ...